BBNaija star, Tacha don claim say she don pay $20,000 (15m) for her blue dress to the #AMVCA2023:

Big Brother Naija star, Tacha don claim say she don pay $20,000 (15m) for the blue dress she wey she wearing to the #AMVCA2023 wey dey currently happen. 
The reality show star and influencer wey make the claim on Twitter, wrote; 

“Everybody looks AMAZING on the BLACK CARPET TODAY!!! BUT we all KNOW!!! NOBODY COMES Close!!!”