Woman don fall out of love with her husband after dem move to UK:
One 28-year-old Nigerian woman din fall out of love with her husband after dem don relocate to the UK don seek advice on how she go take mend their marriage.

According to the narration of a relationship adviser, the woman in question don reveal her husband wey don dey abroad con invite am over to join him.
She talk say her husband, 32, no sponsor her visa alone but also with the help of her parents. However, after she con reach the UK and she begin dey work for her money, she con fall out of love with him.
She also don talk say her partner dey aware of the awkwardness between them and hin don approve say make their story dey shared on social media for them to get advice on how to work things out.