“I dey find solace by your side mama” — Seyi Vibez mourns:

Renowned Nigerian singer, Balogun Afolabi Oluwaloseyi, wey una know as Seyi Vibez don continue to dey mourn as he don say hin final goodbyes to hin mama.
The singer don lose hin mother to the cold arms of death about two months ago and hin don dey carry the pain of missing hin first love.

For one recent post for hin Instagram page, Seyi Vibes son share one photo of himself kneeling beside her grave, accompanied by a touching caption.

“Sorrow to strength, from darkness to light 💡 I find solace by your side mother 🔐 , I know you are watching over me everyday !
“Iya Oluwaloseyi I pray Almighty ALLAH grant you Aljannah Firdaus 🤲
LOVE OF MY LIFE !!! 🌺❤️❤️❤️❤️🤍,” he wrote.



Fans and well-wishers don troop to the 22-year-old singer’s page to write their words of consolation.