18 killed as suspected herdsmen don attack Benue community:

Gunmen dey dem suspect to be herdsmen don kill 18 people for Iye village, in Guma Local Government Area of Benue State.
 
Locals don tell Daily Trust say the incident happened about 7pm on Sunday, May 21, 2023. 



The attack dey coincide with Iye Market day when people dey busy with trading activities.

The residents also don talk say many people don wound during the attack on the village wey dey located behind the Joseph Sarwuaan Tarka University Makurdi (JOSTUM).
 
Christopher Waku, the Security Adviser of Guma LGA, wey confirm the incident on Monday, talk say 18 people don dey killed during the attack.
 
"18 people were killed at Iye village in Guma LGA yesterday (Sunday) between 6-7pm. The village is after Uniagric (JOSTUM).
 
The Police Public Relations Officer (PPRO), Catherine Anene, wey confirm the attack, talk say one of the attackers also don dey killed. 
 
Meanwhile, 17 bodies don dey recovered so far. 
 
Below are names of the victims: 
 
1.koryol sherkwagh Ukerchigh
2.pius Awuna
3.Alex Anjande Jaki
4.Denise kwaghtser
5.mbaanaga ishoribo
6.Pever Atoo
7.Amokaha ikya
8.Boi Amokaha
9.jam Orshio
10.Alye kunde
11.Buhari pavtyo
12.Aboi Yakubu
13.Terwashima Atero
14.Oryiman Atero
15.Terkimbir Ayer
Gbazan Atero (junior)
James tyo Aza