Blord don cry out after Davido don charge am $5 million for 1-year endorsement:
Cryptocurrency investor Williams Ifejika, wey una know as BLord, don express hin shock after Davido gi charge am $5 million for an endorsement.

The businessman go hin page to share one post and screenshot where he go contact Davido for one year endorsement deal for hin airtime app.
However, Davido’s management don reply to hin email, wey Dem don disclose say the artist go charge a whooping $5 million equivalent to N3.7 dollars.
According to Blord, hin budget na $250,000 wey dey equivalent to 150 million but he and hin team don dey disappointed when he con receive the email from Davido with a huge bill of $5 million.