”I swear dem no gree he come back ” — Don Jazzy don break silence on top Rema matter:
Popular Nigerian singer, Don Jazzy, don claim say Indians no gree hin artiste, Rema, to return to Nigeria.

This one dey come shortly after Rema dey capture for one video as hin dey show off his Hindu speaking ability.
Rema don spend a longer time than expected for India as he dey enjoy his time.
For the video clip wey Tunde Ednut post, Rema dey for one TV show and he dey amaze the presenter and a huge crowd with hin ability to repeat words spoken to him in Hindu without stuttering.
While speaking Hindu, Rema don even start to dey make the famous Indian hand and head gestures, and this one also don make the crowd go wild.
Mavins crew CEO, Don Jazzy don react to the video, hin talk say the Indians det enjoy Rema so much and Dem no even allow am to return to Nigeria.
“I swear dem no gree am come back o lol,” he said.
Watch the video below: